Faraway ~ Sabrina Video
| Video | Faraway |
| Artist | Sabrina |
| Music | Various |
| Lyrics | Various |
Sabrina – Faraway (Official Music Video) Music Video Download 2025 HD
Lyrics: |
| Oh baby tell me what it is u want Abi e be real love or more And if I dey I no go wan comot Wey e go be like say And e go be like love potion |
| I go want make you do me sufree sufree DnD only you wey disturb me Only you wey fit do me things like this You be only one |
| Your matter carry me go places whey I never go Badbelle get so many bad things they never know about you Make I dey your body tattoo Shu bi do bi do ba do oh ah |
| Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I’m into you |
| Faraway no fit go faraway from you That be the reason I go want to dey dey beside you Cause e sweet pass sukus And you know I’m into you |
| I fit die untop your matter The love strong like Mufasa No retreat no surrender Only you, only you wey I want |
| Oh ah This your love Di carry me go far away |
| I feel the heat in my soul Oh ah If na fire I go burn no delay |
| Your matter carry me go places wey I never go Badbelle get so many bad things they never know about you Make I dey your body tattoo Shu bi do bi do ba do oh ah |

Leave a Reply